Koke boy, the Kolo werk crooner recently dropped a video for his single ‘Give dem’. The video was shot by Director Q in London. Sing along with us to the jam that is making airwaves, and don’t forget to check out the video at the end.
Intro: Customer is always right.
Koker
I don’t wanna sing (2x).
Now I wanna sing.
You don’t like the song
Now you hear the song
Now you like the song
Chorus:
You don’t wanna love 2x
Now you fall in love
You don’t wanna touch 2x
Now you don dey touch
You don’t wanna kiss 2x
Now you don dey kiss
You don’t wanna ehn 2x
Now you don dey ehn
(Oya give dem (give dem)
Oya give dem
Fuwon tan 2xe)
Oya fuwon (koba)
Oya fuwon (koba)
Oya fuwon ( koba ) (koba ). (Koba)
Verse 1
Don’t tell me what I know
( what I, what I know)
Na me know how much Wey dem pay for show
(Wey dem pay for show)
Wen dem demand,me I supply
Which one be your own
Do your own,I do my own
Bros,why you come dem bone
Ibi ti mo fe lo,won fe kin lo be
Won fe kin ri si bi,tin Ma fi bu obe
As the thing dey go,I go dey match dey go
As dem dey want am o
I go dey give dem o
Chorus:
You don’t wanna love 2x
Now you fall in love
You don’t wanna touch 2x
Now you don dey touch
You don’t wanna kiss 2x
Now you don dey kiss
You don’t wanna ehn 2x
Now you don dey ehn
(Oya give dem (give dem)
Oya give dem
Fuwon tan 2xe)
Oya fuwon (koba)
Oya fuwon (koba)
Oya fuwon ( koba ) (koba ). (Koba)
Verse 2:
Na from crawl,small pikin dey walk
(Small pikin dey walk)
And Na from work man pikin dey chop
(Man pikin dey chop)
After we chop,man pikin must pop
(Man pikin must pop)
Dey wan see the end,but we no get bus stop
Ibi ti mo fe lo,won fe kin lo be
Won fe ki ri si bi ti Ma FI bu obe
As the thing dey go,I go dey match dey go
As dem dey want am o
I go dey give dem o
Chorus:
You don’t wanna love 2x
Now you fall in love
You don’t wanna touch 2x
Now you don dey touch
You don’t wanna kiss 2x
Now you don dey kiss
You don’t wanna ehn 2x
Now you don dey ehn
(Oya give dem (give dem)
Oya give dem
Fuwon tan 2xe)
Oya fuwon (koba)
Oya fuwon (koba)
Oya fuwon ( koba ) (koba ). (Koba)
Give dem
Fuwon tan 2x
Fuwon
Koba 2x till fade
Outro:
koker koker call me mr koker
How much are dey paying me Sef
Thirty five thousand Naira
I don’t give a damn,I have the damn
But I will not give it
Written By Clement Oluwasegun